MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 18 December 2015

PIKIN AND PAPA:CHECK OUT ZAHRA AND BUHARI STRONG SELFIE

My best frend,Zahra Buhari..lol
See as she share one wicked selfie wey she take wit her papa,president Buhari.
She even pose wit di oracle award wey dem give her as charity ambassador.
Fine geh no pimple naim be dis one o.
But wetin make di papa nor dey laff sef?
E be like say SAi baba bin won try laff,as he rememba,naim he stop.
Abi na dis type dem dey call fake laff dat year?
Shuo!na by force to enta pishor?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...