MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 7 December 2015

CELEBRITI OR YEYEBRITI!!! SEE AS VICTORIA KIMANI WEAR ONLY BRA GO CLUB(OYA SEE FOTOS)

Dis na yeyebriti karata notin anybodi won yarn.
Naija,Kenyan born miuzishan,Victoria Kimani of chocolate city, go groove for Club Vapours for Victoria Island,Lagos and she wear only bra.
I nor know who dey put bomb for dia head wey dem take dey get dis kain heart dey do all dis tins.
Cynthia Morgan na no go area for dis kain mata and now Victoria don dey show us her breast all in di name of dem be miuzishan.
Abi all dis pipo neva hia say heaven is real?

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...