MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Friday 11 December 2015

MEANING WHAT! SEE WETIN BBC YARN ABOUT NIGERIA FLAG

As I see dis post for BBC Africa twita page,I tire.
I nor even know weda to laff or to shout!
I hope say dis one go rish our lidas hand make dem read meaning to wetin BBC mean.
Some pipo say dis our flag color fine why some say e too simple.
Well,my own na just to bring una wetin BBC post.
On to di next one.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...