MINIMEE NOODLES

MINIMEE NOODLES
OBEY YOUR HUNGER

Monday 21 December 2015

WICH KAIN DRESSING BE DIS AGAIN JULIET !!!

Many pipo nor go see anytin wrong for dis dressing wey Ghanaian actress nack bicos as a star dem fil say u fit dress like dis.
How pesin go use 20 yards sow dress,anoda extra 20 yards go dey rob ground.
Na so she take appia for di ovation carol and na popula fashion stylist,Jeremiah Ogbodo,naim arrange di dress foram.
Some pipo nor like am but my frends say dem like am.
I just say make I do some aproko tins for una.

No comments:

Post a Comment

LinkWithin

Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...